Craze no hard to form,na the trekking be wahala.
English translation: Easier said than done.
- No matter how hot your temper be,e no fit boil beans.
- Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup.
English translation: You can’t run away from your destiny
- Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap
English translation: Keep calm! Nothing lasts forever.
- Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef
English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush!
- Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different
English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish.
- Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus
English translation: Give everyone what they deserve.
- The difference between kpekere and plantain chips na packaging
English translation: Don’t judge based on appearance alone
- Escort me, Escort me, na im slave trade take start
English translation: Serious things sometimes start like a joke
- The water wey dem use take make eba can never be recovered.
English translation: Don’t cry over spilled milk.
2 comments:
WOW! THAT IS VERY GREAT. I LOVE THIS. THIS IS ONE OF THE SITES I HAVE BEEN LOOKING FOR.
you always welcome
Post a Comment